After a long period of silence an Igbo guy phones his good pal and the following conversation ensued....
Chike: Nna.. How now??, long tam no see you!
Chidi: Nna, I just dey o. Wetin dey happen now?
Chike: I jus dey.. Ah beg, I need your hep for sontin...
Chidi: (grumbles) Na wetin?
Chike: Ah won borrow small money from una.
Chidi: Hello? Hello? I can't hear u well o.
Chike: I say ah need small money from una.
Chidi: Hello? Hello? ..dis line no clear o..
Chike: (yelling into the phone) Ah say come borrow me small money abeg!
Chidi: Hello? Hello??, I still can not hear you!
(The phone operator now butts in)
He said he wants you to borrow him money!
Chidi: NNA YOU WEY HEAR AM WELL GI AM THE MONEY NOW! (foolish operator shiooo..) |