The No. 1 website for Nigerian Entertainment

The Lord is my Shephard

1. The Lord na my shephard, i dey kampe.

2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool.

3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name.

4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko? Na so dem dey like back bone
dey comfort me.

5. You don prepare Egusi and Pounded yam make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. Mai cup na River Niger wey overflow hin bank.

6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai.

GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO
AMEN.
<<<Back
Click here to return to main page

Check out the rest of the features on agidi.com

 

agidi.com

 

 

EXTRAS

     

About Naija

Games

Listing

 
     
     

More

 

Editor's Picks

Literature
See picture
 
Literature
See picture
 
Photo
See picture
 
Video
See picture
 
Literature
See picture
 
Literature
See picture
 
 
A selection of our favourite contents
P-Square
Preview
Junior & Pretty
Atinga
2 Face Idibia
 
Tell us what you think about agidi.com!
 
 
 

About Us | Advertise with Us | Listing | Contact Us | Terms of Use | Site Map

©2008 agidi.com. All rights reserved.